![Meje ft. Reedex Songs](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/31/e3c559c3572e42408e62b92cd5d6382aH3000W3000_464_464.jpg)
Meje ft. Reedex Songs Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
It's D'rhymaboy
Crespin Beats
Meje
Say we Dey gudu gudu meje
Reedex songs pon dis
Say we Dey gudu gudu meje
Say we Dey gudu gudu meje
Say we Dey gudu gudu meje
Say we Dey gudu gudu meje
I'm always going for the money
Not talking money you Dey dull me
Where you been dey when I Dey hungry
London boy menh I'm foreign
I want the fame I want the money (Money)
Warri to the world won gbo mi(Gbo mi)
Call my money line when you're calling(Calling)
Every day we dey Korin
Baby girl nor Dey dull me
Call me in the morning when you're horny
London boy menh I'm foreign
Call my money line when you're horny
Ah I want the good life
Ah say I want the sweet life
Say we Dey gudu gudu meje
Say we gudu gudu meje
I want the good life
I swear I want the sweet life
Say we Dey gudu gudu meje
Say we gudu gudu meje
Every hustler get pay day
Ba'mi loke show them shege
Shey you know say e don tey
Wey I don dey pray
Ghetto boy pull up in rolly
Ghetto boy pull up in a phantom too
Fine fine girls call me baby
Fly fly boys calling me uncool
Gudu gudu meje
Inna me life O'di Okay
Everything nice
O'di Okay (Yeah yeah)
Gudu gudu meje
Inna me life O'di Okay
Everything nice
O'di Okay (Yeah yeah)
Reedex Songz Pon This
Ah I want the good life
Ah say I want the sweet life
Say we Dey gudu gudu meje
Say we gudu gudu meje
I want the good life
I swear I want the sweet life
Say we Dey gudu gudu meje
Say we gudu gudu meje