Call Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Yeah
Like Little Uzi na the way life goes
And me I love you shey I hope you know
Me I wan give you my heart and soul
I be giving you my heart and soul
Who put you for my mind ahbi you dey think of me
I need you in my life cause I never complete
Girl I want to go with you
I wan stay close to you
I want to go with you ooh
Me I Know sey you d like to form
Girl me I know sey you the like to form
I just wanna ask one question
Just answer
Tell me why you no the pick my call
Tell me why you no the pick my call
See my friends dem sey I just the dull
All of my friends dem sey I just the dull
Tell me why you no the pick my call
Tell me why you no the pick my call
See my friends the sey I just the dull
All of my friends the sey I just the dull
I spent quite a lotta time i be really waiting
Wonder if it's wrong or it's right, contemplating
Fighting with my heart deep inside just debating
Fighting with my heart deep inside masturbating
We gon ride this fucking shit till it's over
Like a Bluetooth we get stronger when we standing closer
You could stay with me till you sober
Who put you for my mind ahbi you dey think of me
I need you in my life cause I never complete
Me I Know sey you d like to form
Girl me I know sey you the like to form
I just wanna ask one question
Just answer
Tell me why you no the pick my call
Tell me why you no the pick my call
See my friends dem sey I just the dull
All of my friends dem sey I just the dull
Tell me why you no the pick my call
Tell me why you no the pick my call
See my friends the sey I just the dull
All of my friends the sey I just the dull
Caps Control