![Bite Me](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/05/3328859938d9421291d08cd0935757f9.jpg)
Bite Me Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Bite Me - Killertunes
...
....beatz.....
bigtune
baby kill me
this one na vibe you know
messing with your mind you know
no be drag you know
shaba never lie you know
pay the price you know
got money on my mind so whenever you see me boy do not waste time
i told my friends not to sleep on me
told my day one niggas make dem dey wit me
oluwa God na my light wey dey shine one me
don't test power many wey dey fly for me
they wanna bite me
say they trynna guide me
you wanna fight me
money on my mind when i show you my cv
i was on a ride when i showed you my vision and you tried to play me
they wanna bite me
say dem trynna guide me
they wanna kill me
money dey my mind
tell your men them to free me
tell your men dem to free me
they are messing with the fire
fight like a militant
close up like a criminal
tell me why your man so low
OG na informant
lagos to south africa
paper on a regular
y'all never gon quench my fire
man no regular
i told my friends not to sleep on me
told my day one niggas make dem dey wit me
oluwa God na my light wey dey shine one me
don't test power many wey dey fly for me uh
....... vibes and beatz.........
they wanna bite (yah yah)
say they trynna guide me
you wanna fight me
money on my mind when i show you my cv
i was on a ride when i showed you my vision and you tried to play me
they wanna bite me
say dem trynna guide me
they wanna kill me
money dey my mind
tell your men them to free me
tell your men dem to free me
they are messing with the fire
.... baby kill me