![Alart](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/04/f753b50e1302457191849d9c41ea2f3a.jpg)
Alart Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2021
Lyrics
Alart - Ayubosko
...
it's your boy Ayubosko!
DMH ENTERTAINMENT
eledumaré I dey pray for alart
make I cum pull-up or ride on Bugatti
every night and day all the guys
they're pinging, just for the what?
just for the money
eledumaré as you see me just dey pray
make you just pitty me and open the way
make I make, my mummy my sister my family my fans them, all of them Happy !
Baba I want the Alart
baba I need the alart
baba I want the Alart
baba I need the alart
Baba I want the Alart
baba I need the alart
baba I want the Alart
baba I need the alart
so if you drop that,
you'll get that,
if you Hustle
you must to bubble
I dey move with men with the high sense
but I no dey move with guys wey no get sense, if you follow them go use you for instance. if you wan revenge there'll be no chance and a word is enough for the wise
and opportunity always come but once,
ALART ALART ALART ALART
people no dey work them dey get the alart
me I dey work I no get the alart
if na my enemies abeg make fire burn them now o because I want the Alart!!
Baba I want the Alart
baba I need the alart
baba I want the Alart
baba I need the alart
Baba I want the Alart
baba I need the alart
baba I want the Alart
baba I need the alart
bellezanga I want the Alart, Mr Differ I need the alart stubborn star I want the Alart
deskido I need the alart
nuskado I want the Alart
mcee stazio I need the alart
viki frosh I want the Alart
berry nice I need the alart
Cathy born-great I want the Alart
billi gats I need the alart
idowu Smith I want the Alart
ohizzy black .....
chaladoor those guys wey dey wey dey
all those fine girls
it's your boy Ayubosko iruku master
dabit