Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2021

Lyrics

You keep on making

Yes you goon keep on making

Ohh ohh uhh

Making a way

You keep on making

Yes you goon keep on making

Ohh ohh uhh

Making a way

Making a way

I was born in the lungu many years ago

Never back down still i dey carry dey go

Our government promise everything go flow

Mohammed just dey Lia every lie dey flow

Evil sef dey blow

Unemployment dey grow

Brother luk at yuh side sick people dey kpayin

Leave us with bad healthcare dem travel dey go

Leave us with bad schools dem dey travel dey go

Why tell me why

Why i no go para

See wat dey do wat dey do to my people

Tell me tell me

Tell me why i no go para

See wat dis people dem do to my people

I don't know what i'm feeling tonight

If i talk dem say i smoke canna zz

But pass me the riz

The truth dem dey hiss

My people let's stand up and face the risk


Keep on making

Keep on making

Everyday of my life imma keep on pushing

Keep on making

Keep on making

Everyday of my life imma keep on pushing


This feeling that i feel

Just pass me some ice

Fill up my cup and that would be nice

Look at your rights

Fight for your right

Broda man i swear to you fight for your rights

I'm done done

Done with this topic

Badder man just wan sing some music

I'm done done

Done with this topic

Badder man just wan sing some music

I pour all my pain when they put on the mic

This is my cross and i carry the life

And i dey call you baba pick up the line

Make e no tey make you pick up the line

I don't know what i'm feeling tonight

If i talk dem say i smoke cannabix

But pass me the riz

The truth dem dey hiss

My people let's start up and face the risk


Keep on making

Keep on making

Everyday of my life imma keep on pushing

Keep on making

Keep on making

Everyday of my life imma keep on pushing

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status