Ebe God ft. Victor AD Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Keeny Ice
Ne Me Fua Ne Na Fu
It's Victor AD na na na yeah
I wonder why them no dey see the things I see
Same reason they no believe in anything I say eeh
Nigeria to Ghana we balling overseas
Wey they ask me say how I take get here
Ebe God wey bring me here no be say I use transport fare
Ebe God wey bring me here nyame n'aɖom nti
Ebe God wey bring me here no be say I use transport fare
Ebe God wey bring me here nyame n'aɖom nti ooo oh oh
I'm so blessed and I no fit deny
Say the grace wey dey follow me be divine
Though I be the I in the middle of the grind
Ebe Sogbolisa wey dey back my shine
Dem surprise say I pull up in the S550
Doing return flights on first class tickets
My bank account balance on a 9 digit
I be Guardiola winning in another man's city
Wo sò vè ne gbɔwo le kɔ ʋu ɖe anyi be ma dzè anyi
Gake Yesu be ʋu aa ɖè wò tɔ awù nem èdzì kple anyi
Nyè be dziɖuɖu aa lã mè tem ne wo aba anyi
Wo do nugɔ dzo tà wo bù be nyea ɖè mè ya tsi anyi
Truly the street no be who first come
Amenye taking be grace be who stretch arm
Ok wait hold up just give me a minute ebe success dey call I dey go pick come
Ebe God wey bring me here no be say I use transport fare
Ebe God wey bring me here nyame n'aɖom nti
Ebe God wey bring me here no be say I use transport fare
Ebe God wey bring me here nyame n'aɖom nti ooo oh oh
Mè koe ɖo klò ta wò koe dà ɖe abɔta nem
Ne mè yoe lè xàxa mè aa etɔna nem ɖelamem
É ɖe mɔ bubù nem He no make I follow them
Now I make loud wey I mute all of them
My whole team is ok no new friends
Clear road I no dey see dead ends
I remember when they talk say I no make sense
But now my nonsense wey dey give dem sense
I wonder why them no dey see the things I see
Same reason they no believe in anything I say eeh
Nigeria to Ghana we balling overseas
Wey they ask me say how I take get here
Ebe God wey bring me here no be say I use transport fare
Ebe God wey bring me here nyame n'aɖom nti
Ebe God wey bring me here no be say I use transport fare
Ebe God wey bring me here nyame n'aɖom nti ooo oh oh
Ebe God we bring me here
From January to December I just keep counting chedda
Nyame nyame n'aɖom nti
Be mi fue ne me de gbe ko moame le gble
Ebe God wey bring me here
Everything I touch dey turn gold blessings in ten million folds
Nyame nyame n'aɖom nti oo oh oh
They say good things come to those who wait
But only things left by those who hustle
I'm here by God's grace and not by my muscle
My name still remains