Jaiye Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2021
Lyrics
Jaiye - Daque
...
ye ee ye Nana na na
DaQue Pon this
pre-chorus:
alowo ma Jaiye o
if you die today wetin u gain o
awon to Jaiye lano da
brother make you tell me where them dey
see this life na turn by turn o
make you chop your own make I chop
if you die today wetin you gain o
Jaiye lo no mind what Dem say
chorus:
brother Jaiye Jaiye lor o
if you die today wetin you gain o
brother Jaiye Jaiye lor o
Na u get today leave tomorrow
brother Jaiye Jaiye lor o
if you die today wetin you gain o
brother Jaiye Jaiye lor o
Na u get today leave tomorrow
verse 1:
oun ti eye je lo ma gbe fo laye
aiye ti baba je lo ma fi pitan laye
what is the need wey you geti the money wey you no fit spend am
what is the need wey you geti rossey wey you no fit pop am
life no geti duplicate
e je nja aiye mi jeje
e funmi ni Hennessy make I cool down
kin ja aiye mi jeje.
chorus:
brother Jaiye Jaiye lor o
if you die today wetin you gain o
brother Jaiye Jaiye lor o
Na u get today leave tomorrow
brother Jaiye Jaiye lor o
if you die today wetin you gain o
brother Jaiye Jaiye lor o
Na u get today leave tomorrow
verse 2:
jijo baba fela
oya ka owo kan some
Sha ma mi legbe legbe
ma mi legbe legbe
ma mi legbe legbe
Dance like this like that sempe
e bami waa keregbe yen kin fi sempe
time no dey wait for nobody
brother spend if you get money o
I say water e no get enemy
water no get enemy
shayo e no get enemy
shayo no geti enemy
ye e ye
chorus:
brother Jaiye Jaiye lor o
if you die today wetin you gain o
brother Jaiye Jaiye lor o
Na u get today leave tomorrow
brother Jaiye Jaiye lor o
if you die today wetin you gain o
brother Jaiye Jaiye lor o
Na u get today leave tomorrow
if you die today wetin you gain
na you get today leave tomorrow