African Women ft. R Mixy Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
I no go yan you opata for wetin I see eh
I was in Cameroon to chill with my paddy eh
We go for off licence to have some mimbo eh
O boy see Reme eh, them no dey send eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme
The way them dress O my God young girls where una dey eh
Them sap pencil jeans
Them wear spaghetti hand eh
Them wear short skirt and then sap open backi eheh
Them put on blingblings and glinglings all over body eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
If na to jolly, you no go pass them eh
Them go dey dance go low a them a bend down low as them jolly eh
Bravo to Reme them a beg una too much eh
Follow me sing say them no dey old o eh
African Reme, them no dey old o
Ah eeeh them no dey old o eh
African Reme them no dey old o
Ah eeeh them no old o eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
One, two, three, four, five my Reme put on your dancing shoes
Six, seven, eight ,nine ,ten R Mixy we are ready to go
My Reme them ashiner shiner
Them ashiner eh
My Reme them afiner finer
Them afiner eh
Dance go low my Reme Reme
Dance go low my Reme Reme
Dance go low my Reme Reme
My Reme eh
African Reme, them no dey old o
Ah eeeh them no dey old o eh
African Reme them no dey old o
Ah eeeh them no old o eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh