Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2019

Lyrics

I know you are trying to be humble

But babes you fine no be fumble

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan

If I call you bae no be flatter

E don tay wey I dey reason your matter

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan


O baby girl you no be baroof - baroof

Your kain no be two - be two

After you na you - na you

Omalicha yanrinyan omoge

This is not about bakasi

Not even about figure 8

Natural beauty ma re o

Melanin na African beauty

Anybody taller than you too tall

Anybody shorter than you too short

Anybody fatter than you too fat

Anybody slimmer than you too slim

Omo to shan o omo to shan

(E ba mi beya omo to shan)

Omo to shan o omo to shan


Baby I know you are trying to be humble

But mehn you fine no be fumble

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan

If I call you bae no be flatter

E don tay wey I dey reason your matter

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan


This is for the ladies

This is for the girls

Eyin mami orekelewa omoge

Oya baby show your colour je kan gbo

Bo je dudu bo pon bepore

If una no dey ko si sugar niyen

Abi who go be our mother gan gan gan

And who go be our sister wife material

Tell me make I hear

I say woman na blessing

Blessing na woman

Blessing from above

Pretty like a rose

Woman na blessing

Blessing na woman

Blessing from above

Baba gbo adura funmi lomo

To shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan


I know you are trying to be humble

But babes you fine no be funble

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan

If I call you bae no be flatter

E don tay wey I dey reason your matter

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan


Mummy o daddy

Daddy o mummy

I've seen a fine girl

Mo ma ti romo to shan

Wa jo o wa jo

Baby o wa jo

I just wan spray you money

Yo yo yo oh yo

Mummy o daddy

Daddy o mummy

I've seen a fine girl

Mo ma ti romo to shan

Wa jo o wa jo

Baby o wa jo

I just wan spray you money


'cause when I call you bae no be flatter

E don tay wey I dey reason your matter

Omo to shan o omo to shan

Omo to shan o omo to shan

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status