![Over Night ft. Krakye](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/09/6b72a2d5846b4297985255b61dbc2e7e_464_464.jpg)
Over Night ft. Krakye Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Mana DestinyBoy
Krakye oh
Enobe You Ebe Infinity
Gally let's go
Mama you no say money no dey
So I no go sleep I go keep on the hustle everyday
I know say one day one day baba go me the way
So I go make your tears become joy mama I promise oh ohh ohh
Coz hatter on be God oh Man no be Satan
Dem go wish me fall but I go make am
Smile in face but hate you in deep down
You be winner forget what dey trend town
If I no win today ego be one over night oh
One over night oh
Baba go show me light I no go dey in dark oh I no go dey in dark
As I dey grind for the paper
People take say the boy no go make am oh
So I say hello ma neighbor see me today ebe me wey dey make waves oh
Coz ur juju no be bigger than ma Baba
If you be bhim I be shatta
I dey get blessings from ma Baba
So I go buy Benz for Mama
Dem go draw ur plans if dem see you winning
But demma juju no fit do am oh
Otan hunu Omu p3 s3 was3m B3ko lowkey
But demma gods no fit do am oh
So pray pray
If them spoil ego fail fail
Coz your baba go dey dey
And your enemies go shame shame
If I no win today ego be one over night oh
One over night oh
Baba go show me light I no go dey in dark oh I no go dey in dark (X2)
Ebe today u dey see me so
Hmmmhmmm
3nkyer3 s3 Okyena b3y3saa nti m3mma wa bamu mbu
De3 Nyame akanu di3 waka
Ago keep on try
Ego be alright
Baba God oh lemme see your light
Bad man why
U dey stress your life
3nieman ko yie but me I no go cry (oh oh)
You no go fit pull me down
So why u tempt me now
Bibiab3 y3 yie dem go hear this sound
Baba too go wear me crown
Is over
Jehovah
You make man sorrows go away