![Nobody Holy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/01/8c892db55e9a4b14a5bc65718d542757_464_464.jpg)
Nobody Holy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
So many catapult dem fire
(Dem fire dem fire me)
But in the end dem Dey inspire
(They inspire me oh)
Now I Dey kpolongo
My music be the jam oh
Gbo gbo any place wey dem enter
Oh Alubarika
I'm grateful for the times
Many people truly support
Abeg no go stain my white
U know nothing about my life
Future present or past
Allow me to live my life
Orobo don dey beef lepa
E No be by force to slim or fat
Jejeli live your life
Cos Nobody holy pass
Ejen Simi oh oh oh
Nobody holy, (Ye)
Nobody holy, (No)
Nobody holy, (Ye)
(Uh ye)
Nobody holy oh
(Ejen Simi oh oh oh)
Eh uh
Spiritual
Call me Chuvano
Eh uh Eh uh Eh uh
Diamond from the gutter
Afro beast with the ginger
Pé my music don Dey enter
All over Africa, Mo le ginger oh gan
Tiny Boy with d flows
Anytime they see me
They a book for the next show oh
Baba God don Dey bless
H Money Business dem gbadun the logo gan
Oluwa dariji me oh
I know me no perfect
Na U arrange me oh
Dem try to damage me oh
When Bad man gather
You isolate me oh
Abeg no go stain my white
U know nothing about my life
Future present or past
(Oh na)
Allow me to live my life
(Oh na)
Orobo don dey beef lepa
E No be by force to slim or fat
(Kpolongo)
Jejely live your life
Cos Nobody holy pass
Ejen Simi oh
Nobody holy
(Ye)
Nobody holy No
(Oh no oh no oh no oh)
Nobody holy, ye
(Uh ye)
Nobody holy oh
Ejen Simi oh
I'm a war
Musical indaboski
(Nobody holy)
Afro BEAST
And Nobody can tame me
I pass corona
So Nobody get my vaccine
(Nobody holy)
My flows are so positioned from above
You cannot chance me
Shey ofè race mi?
Ogbeni jeka losi tracks
(Spiritual)
I get freestyles
Wey gbedu pass your hottest tracks
(Chuvano)
Na cos of me wey your sister no Dey sleep for house
(Nobody holy)
She's steady in my bed
Screaming ahh ahh from steady knacks
Omo logo
TinyBoy of Africa
Dem don Dey dread oh
since Campus days of short nicker
If I talk now
Dem say I don Dey run my mouth
But all around the boy
Dem a see
Alubarika