
Rappers (feat. Dremo) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Rappers ft. Dremo - Dreylo
...
Chorus
Why rappers no dy blow for Naija
Rap no dy cope for Naija
Rap no wan grow for Naija
Cos money no dy for Naija
With all these creativities some of us no fit buy gold for Naija
Shey pesin gats switch to singing till they sell shows for Naija.
Verse 1
Jump and I trek and talk nice
talk about things you no get in real life
the only main thing nah to burst vibes
you fit claim king but you never smell top 5
money no dy for enough ice
money no dy to dy ball guys
you go fear to drop 50k for Hennessy cos the carrier no get long life
Put lekki for your mouth watch Dy talk with their talk and dy slow your own
No dy rush to challenge anybody when you no even get enough money to blow
No dy tell me sey nah me dy kill the culture if I'm singing to get the doh
shey nah rap you want I bring it to you like the Jumia agent wey dy for your door.
Chorus
Why rappers no dy blow for Naija
Rap no dy cope for Naija
Rap no wan grow for Naija
Cos money no dy for Naija
With all these creativities some of us no fit buy gold for Naija
Shey pesin gats switch to singing till they sell shows for Naija.
Verse 2
Why rappers no Dy blow for Naija
codename
Why rappers no Dy blow for Naija if you put am like that imma hit you right back with the rappers wey dy give us dance tracks so been getting that stats, that's that cos that's how we suppose to be rapping in Naija. That's fact.
Ain't nobody really give a fuck if you drop bars we be like this shit is hard but dy no go chop bar
Show promoter nah your fan but when it's time for show your name can never be found on the roaster
Just be misleading
who do you think you probably decei- deceiving
All their deserved rappers are actually singing
they tryna make chicken change outta this chicken they talking about bullshit
Ogbeni koshi, these rappers are turn out they don't even Know shit
Omo I dy rap, I dy sing omo any which one.
Bitch, I be rapper wey dy sing song.
We dy rap, we dy trap, we dy sing anything wey go concern the music.
No dy quick talk if you never walk in my shoes, I dy try tell your puss ends ehn
Promoters sef don dy scam us
Naija no Dy quick jam us, if show dy nobody dy call us.
When we switch you go carry am for head like dandruff
Put lekki for your mouth watch Dy talk with their talk and dy slow your own
No dy rush to challenge anybody when you no even get enough money to blow
No dy tell me sey nah me dy kill the culture if I'm singing to get the doh
shey nah rap you want I bring it to you like the Jumia agent wey dy for your door.
Chorus
Why rappers no dy blow for Naija
Rappers no dy cope for Naija
Rap no wan grow for Naija
Cos money no dy for Naija
With all these creativities some of us no fit buy gold for Naija
pesin gats switch to singing till they get shows for Naija.