Concern You ft. Magnito Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Concern You ft. Magnito - Fawazzy
...
The way I spend my money on girls e no concern u
The way I spend my money on love e no concern you
The way I pop-up in the club e no concern you
The way I pop-up in the club e no concern you
Moni ka jo jo jo jo jo
oya come jo ma jo jo jollof
Moni ko jo jo jo jo jollof
Oya cm jo ma jo jo jollof
okay fresh out
Kojo na from Ghana
Monro na santana
Gompere Gompere them say na Kampala
???????
???????
And you Sabi say Bukola Saraki na from Kwara
I get people like them fawazz and dougara
??????? for uk na mo salah
Me am so cause commotion on the mic like an okada
I for talk but na impromptu
and I get ladies wey dey for ??
I dey kick this game like I kick kungfu
if you think you are better than me you be ??
If I pop-up in the club e no concern you
Moni ko jo jo jo jo jollof
oya is joma jo jo jollof