![Date Ur Fada](https://source.boomplaymusic.com/group2/M04/BA/E1/rBEeM1ysdUCABdZiAACysZZC82k049.jpg)
Date Ur Fada Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2017
Lyrics
Date Ur Fada - Ebony
...
if u break my heart I go date ur father
see I heard them say hear them say why are u a player, u dey score like Merci play like kaka dribble like Wakaso u dey like Barcelona, Realmadrid, Arsenal,ManU, Chelsea
l go give u my heart give u body do anything for u, sacrifice my life to be ur wife do anything for u but if u break my heart I go date ur fada u gonna be my son u go call me ur mother aww Kofi ecoutei me aa Kofi ,Aw Kofi se me kasa tei me tei me ,
see the love I have for u see the love I have for u ,see the love I have for it's for nobody but uuuuuu
bababakasi u know se I get am more bobbystand u know se I own am more and no style wey I no sabi do am me I no like vasachi and like bougati me a no like Ferrari and I no like designer