![Ji Jo ft. Jc ice](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/10/4adbd204491e448191ab61ec2bf0611b.jpg)
Ji Jo ft. Jc ice Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2020
Lyrics
Ji Jo ft. Jc ice - Fidely Jay
...
Eh ehhhh ahh
boom! Akakaaaa
Ehhh Fidel
You know what it is, boomba
Give it to me eh
Ji jo
Wind down your back side as you know
Shaki your backer
making dem ginger
Pull up your swagger as you go
Give it to me eh
Ji jo
Wind down your back side as you know
Shaki your backer
making dem ginger
Pull up your swagger as you go
Feeling the beat
Ji jo ( eh eh) Ji jo
Feeling the beat eh ji jo
Oyaaa bami jo
Feeling the beat
Ji jo ( eh eh) Ji jo
Feeling the beat eh ji jo
Oga bami jo
See this girl
She dey wind ham down
She dey make other the guys go Gaga now
And the way that she make go go ginger
She dey make me to Wan to dey sing song ( boomba )
And the way that she dance ( ji jo)
She make me Wan to dey craze ( ji jo)
I too like the way that she move
and the way that she give me
Dey Wan to make me ji jo
Now she dey me Wan to dey go Gaga
Shaki her waist like Kubanga
Make me bellieve
akivitiris I don't know how I Wan to but you're feeling the beat
the way she go banga oh
The way she drop am oh
She dey make scatter the place
Girl you're killing me yeah eh he
Give it to me eh
Ji jo
Wind down your back side as you know
Shaki your backer
making dem ginger
Pull up your swagger as you go
Give it to me eh
Ji jo
Wind down your back side as you know
Shaki your backer
making dem ginger
Pull up your swagger as you go
Feeling the beat
Ji jo ( eh eh) Ji jo
Feeling the beat eh ji jo
Oyaaa bami jo
Feeling the beat
Ji jo ( eh eh) Ji jo
Feeling the beat eh ji jo
Oga bami jo
Eh!!!
Macualey put am for reply
Fidely Jay Joe cee alright let's go…
Ji jo
Ji jo
Ji jo
I'm still on the beat oh
Ji jo
Ji jo
Ji jo
I'm still on the beat
Girl you know
Girlie oh
Come shake up your bombom ehhh
Girl you know
Girlie oh
Them feeling this one oh
They're feeling this one oh
Girl you know
Girlie oh ( ah)
Come shake up your bombom ehhh
Girl you know
Girlie oh
Them feeling this one oh
They're feeling this one oh
Ahhh ji jo
Ahhh ji jo
Eh eh eh eh baby
Ahhh ji jo
Ahhh ji jo
Shake ehe eh
Ahhh ji jo
Shake eeh ehh
Ahhh ji jo
Shake ehhhh eh eh
Ahhh jI jo
Give it to me eh
Ji jo
Wind down your back side as you know
Shaki your backer
making dem ginger
Pull up your swagger as you go
Give it to me eh
Ji jo
Wind down your back side as you know
Shaki your backer
making dem ginger
Pull up your swagger as you go
Feeling the beat
Ji jo ( eh eh) Ji jo
Feeling the beat eh ji jo
Oyaaa bami jo
Feeling the beat
Ji jo ( eh eh) Ji jo
Feeling the beat eh ji jo
Oga bami jo
Akakaaa Fidel eh
Akakaaa Joe cee
Rich Boys entertainment
Fame records