Loading...

Download
  • Genre:R&B
  • Year of Release:2020

Lyrics

Formular - La Fillé

...

Oh, ooo oo

Oh, ooo oo

Oou oo oo

La Fillè

People say never tell em lies

but then I found out it's the worst mistakes I made

cos every little bit of things I told him

he used against me, yeah

Another say never give em space

but then I found out they need their space

not the very, very clingy babe

from what he told me, yeah

I need your formular

who sabi solve the maths

biko, help me with your formular eeh

wey go help me keep my man

I need your formular o o o

who sabi solve the maths

biko, help me with your formular eeh

wey go help me keep my man

Then my pastor say never refuse him

But truth be told, give am from Monday to the next week

He go still look away for a new, a new flavour.

Hey! Mr. Professor ee

shebi you sabi solve the maths.

Biko, help me with your formular, eeh

Wey go help me keep my man

I need your formular ( oh ooo)

who sabi solve the maths

biko, help me with your formular

wey go help me keep my man

I don try well well

I don browse the Internet

Wetin' I go do make e no yawa

Them say I no dey romantica

no dey romantica

make I dey romantica

dey show am say I care for am

make I no let,m leg to touch the ground

make I show am say I love am pass

I dey do am

I dey do am

I still dey do am

but my guy dey match me pass

Hey, Mr. Professor ee

shebi, you sabi solve the maths

biko, help me with your formular eeh

wey go make me keep my man

Them say old men na them be baba

I tried old man and I wan kpai

Oh, oo.

Relationship e no geti formular.

MANAGE THE ONCE YOU'VE GOT GIRL..

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status