
Say No Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
I don't even know wat to say
I don't even know wat do
But I know very soon all be great
All will be fine , so so soon
I remember dat time in d land wen no body fit talk
Wen Nobody fit to speak
Oooooh ooooh no
But I know we gat say no to all dis shit
We gat to say no
Say no say no oooo
Now we can't dress anymore
We can't drive anymore
If u have no cash
Omo oraye wa.
Tori olowo lolaye
Awon loun saye
Won a ni komo lomo ma saye
Awon gangan lomo gbomo shaye
Dey make d rule,dey break d rule
Ad dey go scot free
Bowo omode o ba to Pepe
For sure ta gbalagba
O wo keregbe
Eyin to laye ewa se
Ilu to loba to nijoye
But sin everywere