Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2020

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Criminal - SuperWozzy

...

Intro:

Yeah You Know We Came From The Trenches

And We All Know The System Is Built Against Us

Its Built To Ruin Us, But With God By Our Side

We Can't Be Broken, We Trying To Pay More **" To Get The Perfect Picture


Verse:

Wetin Man Go Talk, Wetin Man Go Do

Where Monkey Dey Work And The Food Na For Baboon

Wetin Man Go Talk, Wetin Man Go Do

Timo Lagun Timon Kanra On The Mic In My Room

(I Say) Wetin Man Go Talk, Wetin Man Go Do

If You Young With The Rabba Dem Go Talk Say Na Yahoo

(I Say) Wetin Man Go Talk, Wetin Man Go Do

They Gonna Put The Blame On Us Because Say We No Go School

Dem Say School Na The Way, Shey Na True Or Dem Brainwash Us

Woni Taba Grad Big Companies Dem Go Dey Rush Us

Egbon To Seh Paga Na Graduate Wey Dey For Junction

Tofi Dori Driver Korope Ati Conductor

And The Government No Care, We Dey Live Inside Cell

Odaran Jaiye Innocent Still Dey Inside Cell

I'm A Victim Cos Like Picture Dem Frame Me, Na The Thing Wey Dey Pain Me

I Gat NO One To Save Me, But I Know God Won't Fail Me

Ibi Timade Momadebe Ode Certain

Ama Gbominira Bope Boya Lola Sathi

But We Gat To Wake Up, Ton Ba Pe,e Ko Gbe Call

Ebinpa Awon Mekunu, Awonjoba Sha Lon Ball

9ja Be Like Ugly Girl, Even With The Makeup

Poverty Don Fuck Us Tire, And E No Want BreakUp

So We Carry Phone Cos We No Want Carry Gun

So Dem Carry Gun Cos Dem Wanna Tidy Us

Wey Employment Wey The Money, Shebi Ode Ye Kari Kan

But The Job Na For They're Children, Kole Ever Kari Gan

We Been Chasing Dreams, Dem Be Chasing Us

GboGbo Sisi Wa Don Dey Carry Runz, Who We Gonna Blame Who Are We To Judge

You Know I'm A Soldier, Toba Sele Me Ah No Go Run

We Just Wanna Win, But They Wanna See Us Loose

All The Things Dem Say No Be True

I Pour My Pain In The Booth, Eni Porimi Nibi Maku

Pre Chorus:

We Just Wanna Win, But They Wanna See Us Loose

All The Things Dem Say No Be True

I Pour My Pain In The Booth, Eni Porimi Nibi Maku

Chorus:

Mr Officer Don't Treat Me Like An Animal

I'm A DreamChaser And I'm Ready For Rabba

I Get Family Jare Sanu Mommy Mi

Sanu Daddy Mi, Malo Fibon Forimi

Mr Officer Don't Treat Me Like A Criminal

I'm A GoalGetter, Tryna Be A Superstar

I Get Family, Jare Sanu Mommy Mi

Sanu Daddy Mi Malo Fibon Forimi

( ??? I be Artist Now)

???........



Pre Chorus:

We Just Wanna Win, But They Wanna See Us Loose

All The Things Dem Say No Be True

I Pour My Pain In The Booth, Eni Porimi Nibi Maku

We Just Wanna Win, But They Wanna See Us Loose

All The Things Dem Say No Be True

I Pour My Pain In The Booth, Eni Porimi Nibi Maku

Chorus:

Mr Officer Don't Treat Me Like An Animal

I'm A DreamChaser And I'm Ready For Rabba

I Get Family Jare Sanu Mommy Mi

Sanu Daddy Mi, Malo Fibon Forimi

Mr Officer Don't Treat Me Like A Criminal

I'm A GoalGetter, Tryna Be A Superstar

I Get Family, Jare Sanu Mommy Mi

Sanu Daddy Mi Malo Fibon Forimi ooo

(Naked Mix)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status