Chimichanga Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2020
Lyrics
Chimichanga - Olamide
...
My baby sugar
Ki lo fe make I be your maga
No take me play tick-i tack-a
Chop my money like, chop my mo mo money oo
You know I no dey bother(chop my)
I no dey, no dey bother (chop my)
Tick-i tack-a, Chop my money like, mo mo chop my (give dem)
Oya baby salamalekum
Let me in to your world omo la dun
My love for you no get part two
And I dey get joy when I look at you
I no want to n'ogede
The love I get for **
I carry money the money fregede oo
No break my heart like a dj-ekede oo
Somebody fit talk I no know
Somebody fit talk I no send
What I'm really feeling na wetin me I know
Na you be my G, my guy and best friend
I no like when you dey anger
Make I buy you plane or buy you motor car
Baby tell me what is the matter
Ch-ch-chop my bar like Chimmy Changa
My baby sugar
Ki lo fe make I be your maga
No take me play tick-i tack-a
Chop my money like, Chimmy Changa baby oo
You know I no dey bother like bus stop me I no dey border
No take me play tick-i tack-a
Chop my money like,Chimmy Changa baby oo
You know I no dey bother, chop my
No dey no dey bother, chop my, tick-i tack-a, chop my money like, mo mo chop my (give dem)
Omoge shine dey go, no be your fault o
Pim Pim ma lo motor
Everywhere good no worry about pothole
Ra'mole like a photo
Iru omode yi ni maà like
No be like mo maà sike
Body on check look like nike
Play wan make them carry bike
Somebody fit talk I no know
Somebody fit talk I no send
What I'm really feeling na wetin me I know
Na you be my G, my guy and best friend
I no like when you dey anger
Make I buy you plane or buy you motor car
Baby tell me what is the matter
Ch-ch-chop my bar like Chimmy Changa
My baby sugar
Ki lo fe make I be your maga
No take me play tick-i tack-a
Chop my money like, Chimmy Changa baby oo
You know I no dey bother like bus stop me I no dey border
No take me play tick-i tack-a
Chop my money like,Chimmy Changa baby oo
** **
***
***