Ghetto Boiz (Survival) Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2020
Lyrics
Ghetto Boiz (Survival) - Genesis112
...
(NCG band)
Aaaah....bless dem Ghetto Boi
(Genesis112)
Jah Rastafari
Survival
Africa is my continent
Nigeria is my country
Government are the Babylonia
Ghetto Boiz we Survival
shey wan mormi nigba mokere
L'Atobaje ni Komolafe
Ghetto Boi Omo MummyK
that time wey we dey sell tasty time
Ghetto boiz we dey
dem say i dey feel high ey
so many times wey me low
I say....who dey here?
beere lowo Tope omaley shalaye
lati Pencinema lamaru tasty dele
I say...
Ghetto boi e say make he hustle small for pay
po po still chase
dem catch him throw him for cell
for 3days there's no time to shalaye
they just talk sey make we quickly pay for bail..
I say..
Africa is my continent
Nigeria is my country
Government are the Babylonia
Ghetto Boiz we Survival
shey wan mormi nigba mokere
L'Atobaje ni Komolafe
Ghetto Boi Omo MummyK
that time wey we dey sell tasty time
beere lowo Skibi omaley shalaye
nikpe motin korin tikpe
k'Omah lay tode
beere lowo maami wan maley shalaye
say...
na she dey give me food
when mi H., for the day
I say...
for OOU...
I know that we dey H
so many times wey me no get food
we go sleep
for ghetto side we no get any to eat
we go still kush and still survive for the street
Africa is my continent
Nigeria is my country
Government are the Babylonia
Ghetto Boiz we Survival
shey wan mormi nigba mokere
L'Atobaje ni Komolafe
Ghetto Boi Omo MummyK
that time wey we dey sell tasty time
(NCG Band)
shalaye
Jah Jah(Ghetto Boiz eee)
(Bless A Ghetto Boi...we be survivor)
eeey
beere lowo Olosho omaley shalaye
ani..beere lowo Skibi omaley shalaye
oya...beere lowo Pukka omaley shalaye
ko beere lowo Psalm omaley shalaye
I say...
N.C.G