Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2020

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Vote Not Fight - 2Face Idibia

...

Woh woh woh, eh

Wooh eh.

Hear dem say it is a do or die affair (Do or die affair)

But we dont want nobody to come scatter ground for here (Scatter ground for)

Vote not fight that’s what we wanting this year

In this election time

We want a peaceful atmosphere eh

Cos when two elephant fight na the grass dey suffer

(Grass go dey suffer grass go dey suffer o)

Innocent people go dey run the cover (The cover the cover)

North and south go dey turn on each other (Each other)

Instead make we fight ourselves make we fight ebola eh

Instead of fighting corruption make e no dey

Some people na to do make naija no dey

They running and running and they running everywhere

So we see some discord in the air (In the air)

No matter wetin happen dema just don’t care

Most of them no dey really live for here

Dem don come back again this year

we no fear

I hear them saying it is a do or die affair (Do or die affair)

Fuck we dont want nobody to come scatter ground for here (Scatter ground for)

Vote not fight that’s what we wanting this year

In this election time

We want a peaceful atmosphere eh

Instead of to face politics na to dancing shaba

The only thing wey concern them na the raba

All these complains I don dey fed up

We don ravel that lane see where we end up

So which kind naija you wan see

How una want make e be

Shey na naija wey things dey work

Guy join hand make e no guck o

The youth of today we got a very big say

It Is our life It is our future

Woh woh woh eh

Eh

The future wey bright a product of peace not war

Votes not fight election no be war (Do no die not war)

Make una open una eye (Scatter innocent not fight that's what we want to say)

Because when e scatter na innocent people will die (We want a peaceful atmosphere ey)

One love

Na superglue aradite anything wey dey gum we suppose use gum naija now (Do no die not war)

Thank you very much (Scattered one from war, no fight, that's what we want to say)

A word is enough for the wise

Shine your eyes

(We want a peaceful atmosphere eh)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status