Erima Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2020
Lyrics
Erima - Lax Stenzy
...
Erima she too fine but she too dey do yangha
oh oh oh
eyee
Baby girl i go dey for your body like skin tight o
and ten times i go by ur side oo eh
u must to cure my craze oh
anytime i come your place oh
you must to cure my craze oh
anytime i come your place oh
baby you too fine why u con dey do me shakara
why dey do like that
make i be your daddy oh
make you be my mummy oh
omoge girl you too fine oh
Erima you too fine why you con dey do me shakara,, why you dey do like that
Erima you too fine why you con dey do me shakara,, why you do like that
Erima erima erima erima erima oh girl you too fine oh
Erima erima erima erima erima oh girl you too fine oh no dey do me shakara oh
Oche!
Why you form too much why you form yangha,, why you form yangha
Coz the thing no dey sweet me
because you too dey form oh
anyhow e be i'll get eh,, coz na money you dey fined
onah nah
why you form too much why you form yangha,, why you form yangha
Pikin wey fine like die supposed to dey with me
Erima you too fine but you too dey yangha why you do like that
Erima you too fine but you too dey do yangha why you do like that
Erima you too fine but you to dey do yangha why you do like that
Erima you too fine but you too dey yangha why you do like that
Oche!
Why you form too much why you form yangha