![Amando](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/23/04c930040db040f2b838e06ee373182f_464_464.jpg)
Amando Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2020
Lyrics
Immaculate
Story of Amando,
Hear me now!
Baby no I no go leave you now, oh no no I never go dey leave you, The love wey I get for you ”no man ah fi stop me now
They can’t stop me now, Nobody ah fi stop me now aah “Amando!!
I no go do wrong
all my body ebi you,
tell them say them bi bad oh
See them no fit do hu,
baby come come rock my body ei “
Come come rock my body ei
You’re one in a million I no dey lie ei
Baby no joke we for marry; ‘Amando!
Jealousy will kill them “Amando!
“yes we do wanna thing oh “Amando
Make you no come wanna side oh, our love ebi true no bi fake oh
You bi my sister orieo, thank Jah for the day I found you
“Amando dey do for the love not the body oh,
our love ebi true no bi fake ohh
They can’t stop me now,
Nobody ah fi stop me now ahh
Make you no mind them,
I say jealousy go kill them,
Baby come close to me make I wine for you, man ah hotter than the gal Dem
Make sing the anthem,
bedroom bully man na hurter,
Baby come give it to me make me moan your name
Amando! bi the man Dem
Amando! Jealousy wan kill Dem;
Amando! Yes we they do wanna thing oh;
Amando! Make you no come wanna side oh
Amando! Our love ebi true no bi fake oh
You bi my mister orieo, Amando ooh! Thank Jah for the day that I found you; Amando ooh
“Amando dey do for the love not the body oh,
our love ebi true no bi fake ohh
Baby no I no go leave you now, oh no no i never go dey leave you, the love wey I get for you”no man ar fit stop me now’
They can’t stop me now, Nobody ar fit stop me now aa
Kiss and kiss and kiss and don’t tell” IMMACULATE!!