You Suppose Know ft. Yemi Alade Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2016
Lyrics
You Suppose Know ft. Yemi Alade - Bez
...
Bez
Why u dey ask me if I love you
After all of the things wey I don do
You suppose know by now
why u dey ask me if I miss you
if u no dey by my side, e dey do me like say I wan die
you suppose know by now
say na only u wey get my heart
even though u no go talk am, I know say you dey think am
Baby baby oh baby
why you come dey fear say one day I go disappear
Baby baby oh baby
why you come dey fear say one day I go disappear
You suppose know by now (by now)
Yemi Alade
I know you see me where my friends dey flex
My love for you no be because of money
if I no pick ur calls abeg no vex o
I no go leave you just like Johnny
You suppose know by now
Say
Na only you wey get my heart
Even though you no go talk am
I no say u dey think am
Baby baby oh baby
why u come dey fear say one day I go disappear/2x
you suppose know by now
Bez: I go be your man
yemi Alade: I go be your girl
both ( every second every day of the year ohhh)/2x
Baby baby oh baby
why u come dey fear say one day I go disappear/3x
you suppose know by now
Yemi Alade: For this my life I go always love you
Bez : Everything wey I don promise,I go do
You suppose know by now
oh boy u dey hear me so
you suppose know by now
u dey hear me so.....