Kpo-Kpo-Dikpo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
This game be like finish line
Everybody won run to am
Na so they leave caress they fundle am
It be like big booby
Dem suckle am
If i be belt for waist dem go unbuckle am
See dem, see dem dey raise thier nose
Like say dey don popular
Shakara for chest say dem muscular
Wey the money wey dey bust una
Come down jare
You no be hustler
I don see eye remembering
It be like if you get phone without sim
It be like when you dey pitch without team
It be like if you dey coach without team
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
You see this place right now
We go dey studder am
This pidgin flow i discover am
If you're high class
I go further am
My nigga rough coin is surer than
Your boxers no clean
You come dey sag
Dem notice you small
You come dey brag
Your girlfriend fine jor she be like bag
If you think say i fine
Go see my dad
You dey form spending with no budget
No cash for your wallet
You dey form forget
Dey chook hand for front and your back pocket
I go use this *** stone your head
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
They tell us something way back for primary
Say this country go better finally
NEPA still dey go off
Dey no steady
Shey dem don go from auto to manually
Things too cost now nothing dey cheap
This year and last year we still dey weep
We go soon leave food begin chop sweet
Make dem just practice wetin dem preach
La la la la la
Lo lo lo lo lo
This situation fit make me to stop rap
Make i try singing if it go tap
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
My heart dey beat like kpo kpo dikpo
Kpo kpo dikpo
Isla na garri na sand sand
It come dey be like say i sloggy oh
Sloggy oh
Waka from mushin to lanta
Outro