![Diamond ft. Dremo](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/07/18b59b8a39134e5c9468ff934a03b40b_464_464.jpg)
Diamond ft. Dremo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2020
Lyrics
Ya cold name
Lyricz
Lori gon gon
Me i bring
The vibe to the
Gon gon
Me i bring the
Fire to the
Gon gon
See as them dey
Dance to the
Gon gon
Yeah yeah
Me am just a
Diamond
In the rough
E no matter
Anything wey
Dem talk
And you see
The energy
No go drop
Cuz my people
Steady showing
Me love
Me am just a
Diamond
In the rough
E no matter
Anything wey
You talk
And you see
The melody
No go stop
Cuz my people
Steady showing
Me love o
Been a long time
No be today
Me i don grind
Tell me why
Me no go shine
When oluwa
Say na my time
When the
Music is selling
The market is
Growing
See me for telly
Dem no know
My story
Ex keep on calling
Disturbing my
Cell
All day long
So me say who
God bless
Nobody fit curse
Who
God find
Nobody fit lost
When
God press play
Nobody
Fit pause
Nobody fit pause
Who
God bless
Nobody fit curse
Who
God find
Nobody fit lost
When
God press play
Nobody
Fit pause
Nobody fit pause
Me am just a
Diamond
In the rough
E no matter
Anything wey
Dem talk
And you see
The energy
No go drop
Cuz my people
Steady showing
Me love
Me am just a
Diamond
In the rough
E no matter
Anything wey
You talk
And you see
The melody
No go stop
Cuz my people
Steady showing
Me love o