![Jeje](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/31/f9447e20b05647caa5b45e75158525d1.jpg)
Jeje Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2020
Lyrics
Jeje - Uptimeus
...
Sometimes It's A Though Life Is TOO HARD
As Those We Trust Too Betray Like Us JUDAS
Situations Go Make Us Come Short Like DWARFS
To The Point It's As Though U Won't Attain Heights Like GIRAFFES
Buh Anything Can Happen No Mean Say Life Nah CARTOON
Nah To Stay Strong When It's Tough Not To Give Up Make I YAN YOU
Wetin No Kill You For Past Tomorrow No Go HARM YOU
Dance Dey Change Shey After SHAKU SHAKU Next Was ZANKU
Things Might Have GONE BAD But Stop Dey Judge Ur SELF NOW
Try Forget The SET BACKS Make U Forge AHEAD NOW
Opportunity Comes And Goes Like Light From NEPA
But Nah Person Wey GET PLANS Go Use Am Wen E GET CHANCE
Truth Be Say... Life Is Full Of UPS AND DOWNS
So We Gats To Dey Rise Up When U Fall To The GROUND...
Just Keep Up Never Give Up On THE FIGHT
Cause Some Times Blessing Self E Dey Come In DISGUISE
(Chorus)
Ogbeni Jeje nah just to take am easy oh
cause sometimes the going for this life no dey easy oh
but everything dey work for the good so just believe ooh
Shebi nah God nah eem get our backs and no be human being oh
so when e good
(Jeje Jeje)
just count your blessings
when e bad
(Jeje jeje)
still count your blessings oh
Jeje jeje.... Jeje jeje oh
Jeje jeje... Keeping Counting your blessings oh
(Verse 2)
Bon Appetit Though All I Got Is Bitter TRUTH
With Food For Thoughts The Wraps I'm Bringing You Pass FUFU
I Think The Scars We Got Nah Dem Go Be The PROOF
Say If God Really Cook Person Thriving No Go Be By JUJU
For Things To Work Out No Be Just By MUSCLE
So That Be Why We Gats To Pray To Fit Survive The STRUGGLES
And Since For This World Our Only Transformer Nah JESU
Nah To ConNECT TO Fit Convey Him Power Like Say Nah CABLE
We Often Panic While Caught Up In A Stormy WAVE
Forgetting We're All Alone So We Struggle With The SAILS
But No Matter How Long D Labor For Tomorrow Belle TEY
If Wetin E Born Stay We Go Forget The PAINS
Since God Dey Cover Me I Know I Won't Be NAKED
And I Won't Be Faced By What I Can't Bear/Beard No GILLETTE HERE
I'm Aiming For The Glory Dome So I Do Not Miss/ (DUNAMIS) Like ENECHE
And Still Be Standing If Things Fall Apart - Chinua ACHEBE
Ogbeni Jeje nah just to take am easy oh
cause sometimes the going for this life no dey easy oh
but everything dey work for the good so just believe ooh
Shebi nah God nah eem get our backs and no be human being oh
so when e good
(Jeje Jeje)
just count your blessings
when e bad
(Jeje jeje)
still count your blessings oh
Jeje jeje.... Jeje jeje oh
Jeje jeje... Keeping Counting your blessings oh