![Testimony](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/30/1326e146dfed4431aa6ef204f44226ba.jpg)
Testimony Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2014
Lyrics
Testimony - Olamide
...
Hook:
now I am giving my testimony, ooh, eeeh.
I'm killing the beat and giving dem heat, oooh, eeeh.
now I'm giving dem everything, ooh, eeeh.
I'm livin' my life, I don chop money,
I don taste money, heeey!
my guy, I'm allergic to poverty(say wetin)
So I'm using my sense to dey gather the property, eeeh(okay now) no time.
Lky the statue of liberty, nobody knows tomorrow.
so I will be holding my destiny, eeeh.
As e be say na jungle, eeh.
some people dey bubble ooh, eeh
I continue to dey struggle ooh,
dey double my hustle, eeeh.(*2)
(Hook)
now I'm giving my testimony, oooh
I'm killing the beat and giving dem heat oooh, eeeh.
now I'm giving dem everything ooh eeeh.
I'm livin'my life, I don chop money heeey, I don taste money heeey.
(Chorus)
na my testimony, my testimony, my testimony.
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey
na my testimony, my testimony, my testimony.
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey.
Je m'appelle chop money.
it's good to be saving for rainy day ( na so) cus e no easy eeeh,
life is a daily game, ooh oohooo
so make una see me as evidence
baba God na my confidence,
his blessings are endless, oooh.
as e be say na jungle ooohoo
some people dey bubble ooohoo
I continue dey struggle oohooo
dey struggle dey double my hustle (*2)
Hook:
now I'm giving my testimony oooh
I'm killing the beat and I'm giving dem heat oooh
now I'm giving dem everything ooh
I'm livin' my life, I don chop money heeey, I don taste money heeey.
Chorus
na my testimony, my testimony, my testimony.
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey
na my testimony, my testimony, my testimony
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey.
( instrumental)
testing testing, one two three heeey(okay)
je m'appelle chop money
as e be say na jungle ooohoo
some people dey bubble ooohoo
I continue dey struggle oohooo
dey struggle dey double my hustle ooh.(*2)
Hook:
now I'm giving my testimony oooh eeeh
I'm killing the beat and I'm giving dem heat oooh eeeh
now I'm giving dem everything ooh eeeh
I'm livin'my life, I don chop money heeey, I don taste money heeey.(*2)
chorus
na my testimony, my testimony, my testimony.
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey
na my testimony, my testimony, my testimony.
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey.
na my testimony, my testimony, my testimony
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey
na my testimony, my testimony, my testimony
I don chop, I don taste money heeey
I don taste money heeey.