Tuale ft. Ycee, Zlatan & Small Doctor Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
Tuale ft. Ycee, Zlatan & Small Doctor - Seyi Shay
...
Seyi Shay
Shout-out for my people wey sabi
Shout out to the people wey dey hustle in the
street
Shout-out to the person wey dey make my song
dey hit oo
Shout-out to that mama wey dey hustle in the
street
shout-out to the people wey sabi
Shout-out to the brother wey dey hustle in the
street
Shout-out to the chairman wey dey make my song
ey
nit
Oh!I Tuale for you
One Tuale for you
Oya da dem say me I no go try to hustle
Make I work
Dem say me I no go fit to make am see me now
Oya, wetin dey do you ooo
Oya pekele pekele
Arugbo je gbe se
Talo ma ba sanwo mio mo (mi o mo ooo)
Why why you dey shook your mouth for my own
hustie
oo
Why you dey put your reggae for my own blues
oo
Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu
Paburakata furo nini wo lala
egba
Milolo
That’s the voice of the streets
That's the voice of the streets
Oya na, Tuale for my people wey sabi
Tuale for the person wey dey make my song dey
Tuale for the baba wey dey hustle in the street
Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana
nana na
Tuale for my people one time more
Gbosa for my people two time more
Shout halleljah one time more
Shout hallelujah one time more
Ycee
Shout-out to the daddy and the mummy
Three gbosa shout-out to Wayne Knight
everybody
Shout-out to awon temi ni gboro worn shi ma gbo
And no De by my power
Baba God iwo lo shomi
Shout-out to the fans showing love
You give me life you know
Shout-out to the haters wey dey diss
Wey dey daft to flow
Went from overlook to overbook
You know how long it took
I write the verse, I murder hook
You bring the beat you sabi cook
Shout-out to the girls tryna wife the man
Shout-out to the hot producers wey ignite the jam
Baba God na you wey certify the plan
Shout-out to the man with guapp bigger than that
rubber band
Zlatan
Shout-out to the bloggers wey dey try to bring me
down
Make una stop am I
Ema dan where I dey e no dey frown
Started from the bottom omo lkorodul stan
Ti ba make eh shoma bami ya photo
Je kin gboran
Na me know wetin I see before things start to dey
rosy
Olofo ni everybody lori instagram
You are too nosy
if you no get money na problem
f no get money omo na problem oo
Small Doctor
Shout-out to God
Shout- out to iya teacher
Shout-out to the street
Awon lo n ko mije Bi pizza
Hain awon lo n ro orin mi
Awon lo n gbo orin m
Toba ti ra orin mi won tun ma jjo si orin mi (opor)
Nobody die, I say nobody scatter
Enemies go try dem go goes bi ti jaga
Hain hain call me small doctor
Agbewe je oganla
Alaafin omo better omo ton so omo iya teacher
Hain
Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu
Paburakata furo nini wo lala
Milolo egba
That’s the voice of the streets
That's the voice of the streets
Oya na, Tuale for my people wey sabi
Tuale for the person wey dey make my song dey
Tuale for the baba wey dey hustle in the street
luale for the iya wey dey stle hard nana nana
nana na
luale for my people one time more
Gbosa for my people two time more
Shout hallelujah one time more
Shout hallelujah one time more