Efo Kojo (Part 2) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2020
Lyrics
Efo Kojo (Part 2) - Edem
...
This is a true story
story of a man wey never respect nobody
Efo Kodjo,
lessons of life me ah tell u
Chorus
When the Money gone,when the money gone
Wey u ah go do,wey u ah go do now 3x
once upon a time in a likkle town
There was a rich man called Efo Kodjo
One Wife and a lotta girl dem
Man dey live like there is no 2moro
Every man ah work for him,
see how the rich man style up eee
Inna the whole town only e get the benz and the beema ah ah
Him no respect no man cos from him the borrow
Follow the vibe as i sing real story tin and watch the story unfold
Him never respect no King ,
respect no Queen
For him everybody must bow
One bright morning
when the sun is shining
Efo Kodjo get a call from the doctor ay link up inna the morning
When the Money gone,when the money gone
Wey u ah go do,wey u ah go do now 3x
What happened to the rich man with all of the gyal dem
Make i bring back reaality are u listening to me
Korle Bu him get a rendevous widda doctor
And the doctor said ,
u are hiv positive and that is the reality ah
Wife gone money gone girls gone,
Efo Kodjo no get nuttin to show no more
Wife gone money gone girls gone,
Efo Kodjo no get nuttin to show no more
Real story me ah tell you inna real life
its a lesson Better listen up and do it right
No arrogance be humble inna real
Efo kodjo dey tayaa just to get some daily bread now
Real story me ah tell you inna real life
But we for continue anada time
Make i go on
Soon time me ah go go on
When the Money gone,when the money gone
Wey u ah go do,wey u ah go do now 3x
wey u ah go do
Gbevu!!!!!!!