![Wiskolo Wiska](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/03/0D/rBEeNFf6_H-AEPFSAACAnl79hQw911.jpg)
Wiskolo Wiska Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
Wiskolo wiska wiskolo wiska
Lets go lets go
Wiskolo wiska wiskolo wiska
Durella misky yasky
No get time for story
Make you go ask torry
He go tell you ori
Na me be durella
Anytime you can call me
You can even message
Yes you can have my number
Girl do you remember
The way I gave it to you
Any way you want me
And na so we dey roll o
You don’t need to be ashame
Yes I can’t complain
Make you pop up your champagne
Omo ele tele mi
Let me feel your sugar cane
Of course you don know sey
E don tey wey I done dey maintain maintain
Nigboro ewo omo ele bo se yapa
Wo ele bo se yapa
Dem sexy anywhere you go
You gonna see dem yapa
Wey the one wey no soji
Make I see the one wey fit judi
Wey dey shack my head like***
To ma tele mi lole lo yodi
Wiskolo wiska shhh wiskolo wiska
Lets go
Je ka make sense
Omo ele
Moni je ka make sense
Omo ele
Je ka make sense
Omo ele
Moni je ka make sense
Omo ele
Je ko vibrate
Omo ele
Moni je ko penetrate
Omo ele
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska wiskolo
To the loongu and to the zanga
Make I penetrate inside like a ganger
If you no fit take am any more
Till you tire
Oti gara say it o
We go regulate we go make sense
Malo le ra
Mama le ra
Jeko wole one turn na mera
Tibe
Gbagbe yen moni moti de be
Moti gba waju wole moti gbeyin ja de
Who be the teacher
Make you show me the monster
Because if I vex I go show you the monster
Maje ko ro si igo lota kolo di mo ata
Jump in my hummer
Make I take you tripping
See me dey talking make I see your reaction
Make I see your action
Make I commot tension
Give me your submission
Cos am feeling really tipsy
You want me to kiss that your lips stick
Baby girl don’t you keep me waiting
Anticipating
Ahn ahn
Je ka make sense
Omo ele
Moni je ka make sense
Omo ele
Je ka make sense
Omo ele
Moni je ka make sense
Omo ele
Je ko vibrate
Omo ele
Moni je ko penetrate
Omo ele
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska wiskolo wiska
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska wiskolo wiska
Wiskolo wiska
Wiskolo wiska
Lets go
Wiskolo wiska
Say say
Wiskolo wiska
Cos am feeling really tipsy
Don’t mean to kiss that your lip stick
Baby girl don’t you keep me waiting
Anticipating
Je ka make sense
Omo ele
Moni je ka make sense
Omo ele
Je ka make sense
Omo ele
Moni je ka make sense
Omo ele
Je ko vibrate
Omo ele
Moni je ko penetrate
Omo ele
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska wiskolo wiska
Wiskolo wiska wiskolo
Wiskolo wiska
Wiskolo wiska
Wiskolo wiska
Awon eleyi
That is** for just one
Durella
Iya iya omo ogbon
Lets go lets go
Lets go lets go
Lets go lets go
Here we go uhn
Wiskolo wiska
Wiskolo wiska
Wiskolo wiska