Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2020

Lyrics

Baby ft. T9 - Young ice

...

{[BABY]}

(INTRO)


A! Issa Young ice


(Chorus)

Where my baby dey}3x

I dey find am

Where she dey


(VERSE 1)

BAbe too fine

No money for hand

How e go be

To make her smile

Hustle like say

You dey regime

But she turn you down like shit!

Fashi like Versace

Life too short to keep on waiting

Oya dance... Like T9 iccy

Make her body tell her that something

Owey!

Who no know no go know me

Owey!

Nowadays we dey chop up

Owey!

Where Dem dey when we hustle

Now we chopping the money

Na God no be muscle


(Chorus)

Where my baby dey}3x

I dey find am

Where she dey


(Verse 2)

I came in like i'm no one

Now I'm in the game

With the chairmen

Where my enemies

Wey dey irritate

Where 'em girls 'em

Oya rotate

And chai!

There is God

All of you that are sharing blood

I've got money and is pure

Cause my life is a solid rock

Oya! Dance like say

Tomorrow no dey

Shine your shoe

To party owey

Kai te weya

Becky and lizza

Dance for me na

Alomo bitters

Getting so high as the dj dey jam am

I know you feel me I'm loving the speakers

Concur the music

And turn up the lager

Cause this party don bizzle

For the nigga!


(Chorus)

Where my baby dey}3x

I dey find am

Where she dey


(Verse 3)

The truth be say...

Baby you make my heart

Poi poi poi

The truth be say...

I go follow you dey

Poi poi poi hey!

To where you dey

I go follow you run your race

From American to Dubai

My baby you go confirm chai

Open your heart my baby

I get the money

I go spend am plenty

Baby jekere (jekere)

Make we pirate (pirate)

Dress like ikwerre (ikwerre)

Oya enter my private eh..n

O my baby low low low uh

You're killing me slowly eh..n


(Chorus)

Where my baby dey}3x

I dey find am

Where she dey


(THE END)

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status