Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2020

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Positive Vibes - Mic Monsta

...


yeeh yeeh , oouuyiii. onanananana

ayiiii!!!!.

hustle no be pay last week but dis week I must still try.


maybe plenty customer goh buy so I dey fo ma shet 6:30 for sharp, cinq cent for t shirt take four kolo fap, I di turn back for sua dou dey for ma swah


bensikin rongpoint mek I reach some joints.


see me am too bless man wen no like stress ,life short don't be down and depressed press


press play for this life time no dey for di pause,


feel rich even time wey dou no dey for ya purse


ma runx dem ma let low bad energy let go


Monday no be fine ,Tuesday don cam make sense


so no time for caleè di over check sense


over here we di roll one pencils ,


stick to the good vibes share with the tribe spreading love na ma own kana bribe



[chorus]

me ya got just one life so I chose to be happy


some problem goh cam some goh go so we just have fun all day


i tell dem seh dressup go outside and just be happy


the fact seh you live to see this day is a blessing already..


so I say onetime for u wey still di lack but you no slack .


you wey never chop but do still laugh.


bolo di broke back you di still smile


that positive vibes is a new swag.

(x2)

so I learn you can chose then we count your blessings


ya worries are days for lessons ,


no pray mek God water ya crop den you waka for mud , turn again start dicomplain


Ignore all the pain , keep ya eye on the price


me sef ma stress now is looking too nice there's no pressure is leizure we put in the work ,


Because I di creep ei no means seh I no walk walk


I just keep on keep on winning no more lossing


they wan tie this goat, rope don loosen, I live in the moment ignore their comment


I dey here so di laugh wey I never pay ma rent but airforce never relent now na time for repent , send that bad energy over the fence.



[chorus]x2


"sometimes I know seh ei di hard


I know seh u di tire ,,, but know seh ma God no forget you. "(x3)


wawawa, oo noooo. pumpumpum.

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status