Fuji (Dance) ft. Dekunle Fuji & Ruggedman Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2006
Lyrics
Let's go
Ready
Every, everybody
Vamoose to the dance floor
Come shake ur body
No be wetin you ask for
Fuji fuji music, see how we dey use it
Timbaland no use it
Infact im refuse it
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
Infact we dey dance
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
Infact we dey dance
Every, every, everybody
To the dance floor
No be wetin you ask me for
Jump, shout, scream
Let me know you want more
Ow give me some more
Je ka jo bata
Je ka jo jo fuji
Or make we do that snoop dog and pharell
Wetin dem call am sef, drop it like its hot
drop am, drop am, shake am, shake am
brothers, if the girls tell you say your armpit dey smell slap am! {Ow ow}
If you dey the crip walk then you just bounce around
Why're you dancing like a mother fucker
Oh I see, that's why the girls are not around
Na because you dance like a clown
Let me see you shuffling your bubble
Don't wanna be bursting your bubble
I am sorry I just interrupted a couple
On the dance floor
Doing the thing up in the double
Oyinbo
Every, everybody
Vamoose to the dance floor
Come shake ur body
No be wetin you ask for
Fuji fuji music, see how we dey use it
Timbaland no use it
Infact im refuse it
Oya dance, make I dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, I dance {le le le le le le o}
Infact we dey dance
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
Infact we dey dance
Move your body make you shake that thing wey you get (Ruggedman)
Lemme flip a little on this weird instrumental
That's what we be getting from the back of the middle
Who are we to get on the floor and scatter the matter proper
With people wey know wassup with people wey matter
Lemme stop it and make it a little easy for those who know me
Dance track it has crazy as it sounds and night clubs are ready to get down
Its not the way we party ruggedman and d.a.r.e
We rock the dancefloor proper
Notorious like the name we aree
A wa naa re Oluwa...
A wa naa re Oluwa... (that's us)
Ah omo loaded, wo omo yen na (see shaking)
Every, everybody
Vamoose to the dance floor
Come shake ur body
No be wetin you ask for
Fuji music, see how we dey use it
Timbaland no use it
Infact im refuse it
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
Infact we dey dance
Boys and girls
If you can't beat the rhythm, dance to my song
Ladies and Gentlemen
Dekunle Fuji
Boys and girls
If you can't beat the rhythm, dance to my song
O un le n gbo yen o
Fuji Music ni o
O un na n jo si
O un na gbo nyen o
Ladies and gentlemen
Boys and girls
If you can't beat the rhythm, dance to my song
O un le n gbo yen o
Every, everybody
Vamoose to the dance floor
Come shake ur body
No be wetin you ask for
Fuji music, see how we dey use it
Timbaland no use it
In fact im refuse it
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
Infact we dey dance
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
In fact we dey dance (That's us)
wo omo yen na, see shaking (o my God)
Oya dance, make i dance {le le le le le le o}
I dance, make you dance {le le le le le le o}
You dance, i dance {le le le le le le o}
In fact we dey dance