![Money ft. Timaya](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/61/rBEeMVf8PTCAYmcDAACbYj-94q8152.jpg)
Money ft. Timaya Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
Money ft. Timaya - Oritse Femi
...
Don't get it twisted, it's Puffy T on the beat
(Lord have this mercy) It's all about the money, ooo
If money no dey involved
Don't count me among, oro owo l'awa n ba e so
It's all about the money, ewo ewo
If your pocket no swell up
Guy, make you just no come, awon boys dem wan turn up
Obababai, obababaibai, we are talking money and you are there talking trash
Awe, shabojo oro owo la fe gbo
You know me hustle for the money, me no get time to waste
Ye o, gb'owo mi k'ale o
Je ki okan mi b'ale, yeah ah
I've gat ma bizz running
Friends & family on me
In-a the club, we party all night long
Shout out to DJs, omo una get mouth (Ahahah, ehi)
Champagne dey pop as the party dey hot
Ewo, na my money dey talk
Rankadeidei, I'm the youngest alhaji
Anything you want, na so you go dey
It's all about the money, ooo
If money no dey involved
Don't count me among, oro owo l'awa n ba e so
It's all about the money, ewo ewo
If your pocket no swell up
Guy, make you just no come, awon boys dem wan turn up
Everyday me cast and pray, me binding poverty
Everyday I fast and pray and binding poverty
What man!
What man!
Why are you calling at my phone man
What the hell you calling me for long man
I gat money, money on my mind man
Boss-man!
Boss-man!
Back then dey call me a shortman
Dem-a take me like a prop man
Right now, Jehovah make me a big man
Sotey dem say
Back then the people dem no know my name
The people dem no know me, I wasn't ashame
Nahin right now the people dem-a complain
I be star from Nigeria to Bombay
The girls dem-a want to dey bombay
Me I no reach out * we dey Bombay
Bombay... hip-hop hurray
Everybody now, who dem to dem tell dem tell dem say
You wanna be my friend, yeah
Sotey dem tell dem tell dem tell dem say dem wanna be my friend
What man!
What man!
Why you are disturbing a big man
What man!
Whatsup man!
Why the hell you calling up my phone man
Sotey dem say
Everybody dem-a wanna say
Weytin I no do, dem say
Because me hammer, dem dey
From Nigeria to Bombay
Me & Oritsefemi, dem-a complain
Eh, eh dem-a complain
We don become politicians, dem dey campaign
It's all about the money
If money no dey involved
Don't count me among, oro owo l'awa n ba e so
It's all about the money, ewo ewo
If your pocket no swell up
Guy, make you just no come, awon boys dem wan turn up
It's all about the money, you know
That's whatsup, keep it locked down