![Fine Girl ft. Ztek, Sunrise, C. Morrison](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/6C/rBEeNFf8QseAJ8uGAACY1InoprI700.jpg)
Fine Girl ft. Ztek, Sunrise, C. Morrison Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
The mama born two girl
She name one hello and im call
The other one name onome
Onome na pretty girl
Hello sef na angel
When dem still dey for young girl
There mama dey carry them
She go carry hello for leg she go still
Back onome
When the girls come grow up o
Dem com fashi dem maale
After she go tell me sey she be fine girl o
Fine girl wey no dey use her sense
Fine girl wey no fit help her mama
She be fine girl she too dey do shakara
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
She be fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl make you realize
Sey mama wey you get mama see
Na blessing
You have to be so cool and nice my girl
Because na mama wey dey born the place o
Oya oya make you shine your eyes
Anything you do for life o girl
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
She be fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
Hello that day you bone me
You tell me sey me I no reach
The kind of person wey dey toast you
Ye
But one day you come see me
On my fine colour
Check my shoe check my shirt
Check my jeans check my car
Check my watch check my chair
Check my house check my car
That is why all the bitches dey dance for me
That is why all my bobo’s dey dancia
Oya look me well well look me well well
Watch me well well watch me well well
Eye me well well eye me well well
I no be photo look me well well
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
She be fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl why you dey feel so pompous
Sey na your beauty make you feel sey
You too much
Girl girl no bee so
Mama dey for house dey find who to rely on
When you dey one side dey flex dey leave us
All alone all alone
And now she go tell me sey she be fine girl
Fine girl wey no dey use their sense
Fine girl wey no fit help her mama
She be fine girl she too dey blow yanga
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
She be fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye
She be fine girl she too dey blow shakara ye
Fine girl she too dey blow shakara ye