![Aje](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/6C/rBEeNFf8QseAJ8uGAACY1InoprI700.jpg)
Aje Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
Leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
I say leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Witch dem no get good feelings
Bad people ashiri won lati ri
Fear ejiro and momo ti mi
Dem get bad mind dem no mind to kill
All this witch dem no want make we rich
Dem fear when dem hear sey we don by jeep
If you pursue me I say your leg go cut
Who god don bless
Make you no give am bad luck
Leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
I say leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Tell our enemy body go pain dem
Anyone one of dem wey won see we down fall
Dey no won hear sey man dey make am for life
All dem want na to see man dey cry
This year wizard dey must confess
**** you go progress
Baba god na him go fight dem for us
Baba god na him go put dem to shame
Leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
I say leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
If you dey pursue person pikin
And you dey catch am
Why you no leave am make he
Go all the way
You won come destroy make una
Leave am to stay
Na Jehovah god send am message
You won kill the pikin sey up to baba god
Sey na your witch craft na im dey shack you
We go use your witch craft polish our shoe
We go match you so tey your witch craft
Go fly leave you
Leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
I say leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
People wey no want my progress
Burn dem
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Make you no pity dem at all
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Holy ghost fire burn all my enemies
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
I say leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya leave that pikin o
Aje
Make you leave that pikin o
Amosu
Oya burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Enemy wey won fight ayiri
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Enemy wey won fight maranto
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Kike aparo make you no fear dem
Bruen dem fire fire go burn dem
Burn dem
My papa igo modina
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
My papa always ka congo
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
My daddy eleyele
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
My daddy wey eshetunapa
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Baba mi abdul salami
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Oluomo oshodi o
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Tuwale baba amboger
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Obano play the beat for me
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
My egbon papayoyo
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Jerry baba you too much o
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Udowokolo dem mama
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Ka emesia na where you dey
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Oga asenmotal cork your gunny
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Ajobo dj a1 o
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
Man united fire dem for me
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem
I say oritsefemi dey play this song
Burn dem fire fire go burn dem
Burn dem