
Sote Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:1998
Lyrics
Sote - The Pulse
...
if you dey for naija say your prayer, for Nigeria.now listen naso we go dey we go sit down 24/7 no work and no pay our children dey play on top empty Belle oh Lord show us the way shei..we go send our pikin go school dem go fail ,go blend them go end up in jail power holding na our best friend because na only dem remember send us mail NAija I dey hail oo una no dey fail oo ,even sey the country dey wail una still dey sail oo our happiness is covered with the vale of sadness mighty men are still falling to get the madness oh Lord we asking for the oil of gladness even our kids in the street helpless , homeless baba God why oo why oo why oo na the questions we dey ask am why oo why oo why ooo and we no get answers as for me I go carry broom sweep my upper room lock my self I no go see the sun or moon no need for spoon I no go chop I go fast morning evening afternoon soon people go assume sey I meet my doom inside my room I no go move even if sey I heard boom sey na wetin America do kaboom I go resume on my altar with scapular, rosary, crucifix,holy oil holy water holy Bible, mustard seed, Break bread,drink wine,take holy Communion,I no retire to dey fire to dey speak in tongues, all I want to sey is that dem go hear my prayer for heaven)x2
Chrous
because I go dey pray so te
sote )x8
Verse 2
Na so we go dey we go dey live life like kunta kinte omo which way even goat dey chop grass horse dey chop hay some people dey swear for dem dead papa him no leave nothing for dem before him waka, life's harder the future is darker ain't no ladder to climb higher all I have is but later (?)eii wo aru eme whatever the case maybe the case maybe I go dey pray soteeee eii I write waec soteeee sote sote sote sote until I pray sote )x6
Hook
I go dey pray sote barren woman go born twins sote
Panadol go dey cure aids sote sote)x3
I go dey pray sote religious crisis no go dey sote site Christian's and Muslim go dey pray together sote
man and woman go dey live forever sote
I go dey pray sote Satan go dey halla Amin sote armed robber go return em money sote
limousine go be naija taxi all the presidents go be my padi site goat go pursue lion sote dogs go dey stay for bungalow sote fish go dey fear water sote pikin go breast feed Mama yea eeiiii eiii ooooh ooooooollo)x2 oooooooooo