![Owo Eko](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/6D/rBEeMVf8Qt2AJbYaAACZ0jz2B9I857.jpg)
Owo Eko Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
Uh uh uh
E get one brother emeka
Travel to lagos from anambra
Emeka is a hustler for ojota
Suddenly suddenly things change
Emeka don hammer e
Everything is going in order
Order ye ye
Emeka don know every club for lagos
Plenty ogbo make my guy lose focus
Emeka name himself no more loss
Every bar my guy don famous
Uh e don forget mama and papa e
Uh
Say people wey dey send there prayers e
Now you don hammer
Forget dem for anambra e
Emeka newunwano e
He wanna live life to the fullest
My brother careful
Not all that glitters that are gold
My brother careful
Owo eko
Eko lon gbe
Owo eko o
Eko lon gbe
Owo eko
Eko lon gbe
My brother careful
You wanna live life to the fullest
My bother careful
Not all that glitters that are gold
My brother careful
You won show the baddest
Baddest
And na only you wey won rock
With the finest
Finest
My guy take time
Cos as you see am
No be so you go meet am
You make everyday like your birthday
Spending money like tomorrow no dey
Gbe olosho meje fojo meje
Forget sey yawa shit hit dey
E lo bere lowo sule
After 10years phone and charger
Lo mu lo si abule
Uh uh uh
You wanna live life to the fullest
My brother careful
Not all that glitters that are gold
My brother careful
Owo eko
Eko long be
Owo eko
Eko long be
Owo eko
Eko lon gbe
My brother careful
You wanna live life to the fullest
My brother careful
Not all that glitters that are gold
My brother careful
Owo eko
Eko lon gbe
Owo eko
Eko lon gbe
Owo eko
Eko lon gbe
My brother careful
Owo eko
Eko lon gbe
Owo eko
Eko lon gbe
Owo eko
Eko lon gbe
My brother careful