Satisfy You ft. 1da Banton Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2020
Lyrics
Satisfy You ft. 1da Banton - Abobi Eddieroll
...
...
Omo aboi how e dey be, Omo na we musicians we don come make us vex you, you know
Ooh(eh) Abobi jam
Fine girl do da dirty whine pon' the place (Sabi boy)
Everything inna' me body elevate ah
Your body hot baby girl ready it
me no wan hear say your body selebiate aha
Cuddle up make you no go hesitate
bring your body come make Abobi penetrate
Cuz' this all night kissin' all night Teasin'
when you call me phone say me run down pleasing
Say lemme satisfy ya (lemme satisfy ya)
girl lemme satisfy ya, girl your body burn like fire (your body burn like fire) girl lemme satisfy ya
Say lemme satisfy ya (lemme satisfy ya)
girl lemme satisfy ya, girl your body burn like fire (your body burn like fire)
Me wanna satisfy ya ooh...yeh...
...
I'll touch that special spot to make you cum twice, give you all night
me ready my body me I go give all night
give you all night o yea
the party girl, give it to me girl, me wanna see your body rub on the thin' girl
Calabar girl (yeh), gimme the thin' thin'
girl me I know sey na you Sabi this thing pass
If you dey feel am make I know (know)
if you no feel am tell me no make I dey go(O yea)
Cuz' I be badman original thin' you no go like fall my hand na bad thing
Say lemme satisfy ya (lemme satisfy ya)
girl lemme satisfy ya, girl your body burn like fire
(your body burn like fire) girl lemme satisfy ya
Say lemme satisfy ya (lemme satisfy ya)
girl lemme satisfy ya ( girl lemme satisfy ya...)
girl your body burn like fire (girl your body burn like fire)
me wanna satisfy ya ooh...Oyeh...
Fine girl do da dirty whine pon' the place
everything inna' me body elevate ah
your body hot baby girl ready it
me no wan hear sey your body selebiate aha
(ok) I no fit do you like my Ex...I want to see you by the bed want to see your body wet
make I kiss you for your neck, I be bad boy wey go do you bad things by the stairs
my body dope if you near me I go eye you
even though you be whack artist I go sign you
for where you dey other girls no dey Sabi talk
Dem wan crucify me for your matter I go carry cross
Say lemme satisfy ya (lemme satisfy ya)
girl lemme satisfy ya, girl your body burn like fire (your body burn like fire) me wanna satisfy ya ooh yeh...
say lemme satisfy (lemme satisfy ya)
girl lemme satisfy ya, girl your body burn like fire (your body burn like fire)
Me wanna satisfy ya ooh Oyeh...
If you dey feel am make I know(know), if you no feel am tell me no make I dey go (Oyea)
Cuz' I be badman original thin' you no go like fall my hand na bad thing
Badman dey here o