Water Don Pass Garri Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2015
Lyrics
VERSE 1
Tell me wetin I go do
To make you understand na you be the one
I don check am I don see am and God don tell me say na you be the one
I like to let you know say
This my love no be nonsense
Everywhere I go, na you wey dey my mind
Even for Jude wedding, for Femi introduction
All dem girls just dey wonder
Which baby dey blow my m-i-n-d eehhh
CHORUS
Water don pass garri
See as my love dey grow
And the way the thing dey go
Ife nka akariana yeba
Water don pass garri
See as my love dey grow
And the way the thing dey go chai
HOOK
Inwe go mo oo lemo
Ipa go mo oo baby eee
Inwe go mo oo nwanyi oma, (response) nwanyi oma
Ipa go mo oo achalaugo nwa baby
VERSE 2
Mama o afugomu nwa ngalu
Nwanyi ga muru mu umu oma a a a a
Papa o ngwa kpo zie n’umu nna kai bido
Ije ah maka n’ije ga bu ije_oma nnemo nwaoma
Ije o’jereje bu ije oma
Aya o lerele bu aya oma
Imi ya bu kwa imi oma (response) pointed nose – pointed
The girl e’ mendiala mobi shapu kwala mobi
Ifunaya kuwasiri, nwa bu kwa nu obi oma eh
CHORUS
Water don pass garri
See as my love dey grow
And the way the thing dey go
Ife nka akariana yeba
Water don pass garri
See as my love dey grow
And the way the thing dey go chai
HOOK
Inwe go mo oo lemo (response) lemo
Ipa go mo oo baby eee (response) baby
Inwe go mo oo nwanyi oma, (response) nwanyi oma
Ipa go mo oo achalaugo nwa baby
VERSE 3
Gwa nu m’ihie nge mere baby mo
Ka‘obi di ya nma ehh ehh ka’obi di ya nma x2
Gwa nu m’ihie nge mere sisi mo
Ka‘obi di ya nma ehh ehh ka’obi di ya nma x2
Cos I will never let you go unless you marry me
Cos I will never let you go unless you say yes (x2)
CHORUS
Water don pass garri
See as my love dey grow
And the way the thing dey go
Ife nka akariana yeba
Water don pass garri
See as my love dey grow
And the way the thing dey go chai
HOOK
Inwe go mo oo lemo (oh baby, oh sisi)
Ipa go mo oo baby eee (oh baby, oh lovi)
Inwe go mo oo nwanyi oma, (response) oh baby ( nwanyi oma), oh sisi)
Ipa go mo oo achalaugo nwa baby (oh baby) SUKA SOUNDS
OUTRO
Iwe go mo x4
Ipa go mo x2