
Amamihe ft. 9ice Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Intro
If I tell you wetin my eye don see oh wey
If I tel you wetin if I tell you
You no go believe
If I tell you wetin my ears don hear oh
If tell you my brother if I tell you
You no go believe
You no go believe
Because I still dey live
Because I still dey breathe iyo
Making my money owey
Dem no go believe
Because I still dey stand
After everything wey they plan iyo
Jesus is my hero koko
Jesus Christ nyemu amam ihe
Amam ihe oh, amam ihe
*** zik enyemu amam ihe amam ihe
Chinekenna amemu amamihe
Amam ihe amam ihe
Ngwa nyemu amam ihe amam ihe
Ka fa confirmgodu onye muna sobi ike oh
Dem say don’t let that boy drink the water
Don’t bring him near to the pot iyo
Na wey I don drink water
Dem no want let me chop chop iyeh
No go believe because I just dey flex
Because I still dey spend iyo
Everybody loveu my song
Dem no won believe
Every corner of the streets
Up in the club
On the radio the DJ’s dey play me
Jesus Christ nyemu amam ihe
Amam ihe oh, amam ihe
*** zik enyemu amam ihe amam ihe
Chinekenna amemu amamihe
Amam ihe amam ihe
Ngwa nyemu amam ihe amam ihe
Amam ihe
Ka ha kwetagonu na chim somu ike oh
Amam ihe
Ka ha nwotazie na ** somu ike
Amam ihe, amam ihe
Amam ihe
Aragodo mugo oh oh
Olorunmi
Omugo dolodo *** mi
Father give me wisdom pass King Solomon
Ogboogba yinike made kaku
Oregbo showun gbogbo ton
Ah, ***
Eh eh
Funmilako, funmi laye
Fumi lagbo funmi oye
Fuminimo (3x)
Bilebi sheduniyo oh oh oh
Asali keleni
Ladi ikire
Ikireni
Jesus Christ nyemu amam ihe
Amam ihe oh, amam ihe
*** zik enyemu amam ihe amam ihe
Chinekenna amemu amamihe
Amam ihe amam ihe
Ngwa nyemu amam ihe amam ihe
Amam ihe
Ka ha kwetagonu na chim somu ike oh
Amam ihe
Ka ha nwotazie na ** somu ike
Amam ihe, amam ihe
Amam ihe
Outro