Para Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2017
Lyrics
Free my youths from the hood
Omo we dey para
Light up oya dab
Diego dia fada!
(See me now I dey para!
Bad belle dia fada
Free mi now I dey para!)
Free me free me wooah
PARA yea! x4
Ye
WA
Ha
La
Badbelle diafada
Swerviing in my agbada
(Loud version) x 2ce
How far my people lets get discussing
Shey you see the rate our currency dropping
Why you no go para
Me I don dey para
Naija ko easy, Mr move to Ghana..
Dem mama Dem
Dem papa
This is hiphop
I'm the new Timaya..
Rugged man Naija Taliban
Fighting thru my words
So you understand
U dont dat drama
Dogs off they collar
Getting every dollar
Aloe black personas
Free my youths Dem
We dey para
Badman government
More fiyah ..!
Mo gbono feli feli
Getting hotter
Standard procedure
They know who we are
Zero smello Zero Aje butter
Dont give me fake love
Cuz we dey
Para!
Free my youths from the hood
Omo we dey para
Light up oya dab
Diego dia fada!
(See me now I dey para!
Bad belle dia fada
Free mi now I dey para!)
Free me free me wooah
PARA yea! x4
Ye
WA
Ha
La
Badbelle diafada
Swerviing in my agbada
(Loud version) x 2ce
I do this for my city
V.I boy real Lasgidi (eko)
Mans getting love in Accra
Kumasi thru jaba
Feel the heat in SA
Jo burg thru port Elizabeth
Everyday we get plays.
Connect the dots
Via air waves..
DMarino dey ball with no messi
Shawty baka no be chelsea
Reservoir hold rhymes
Get me higher percentage
You see my youths Dem
So fucking eccentric
Hustle concentric
Get it by any means Necessary
Hustling is a necessity.
Melanin's stay extra popping
Kill the beat the street stay popping
You don't see us coming
They thought we was done
We never stopping
Like ejan la
Be Jonah stuck in a whale o
Exhale
Free my youths from the hood
Omo we dey para
Light up oya dab
Diego dia fada!
(See me now I dey para!
Bad belle dia fada
Free mi now I dey para!)
Free me free me wooah
PARA yea! x4
Ye
WA
Ha
La
Badbelle diafada
Swerviing in my agbada
(Loud version) x 2ce
PARA