You Sabi ft. Bovi Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
John reach, you know Dj exclusive
Eh I dey hear am for radio but I no know if e dey sing nau
Ehn holy (sir)
You know Dj exclusive
E be like say I dey hear of the guy from time to time
Kk hmm
You know Dj exclusive
Hmm na
You know am
I know am
Wetin e dey do
E be Dj
Ehen ok
Rotimi (aboki)
You know Dj exclusive
Talosoro
Okay okay
The way the matter dey go e be like say I go ask Dj exclusive himself
Whether e no Dj exlusive (laughs)