Blessing Me Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Eyhye yeh...
Thank you cause you keep on blessing me
For blessing X2
Keep on blessing me X4
Thank you cause you keep on blessing me
Keep on blessing me X6
Thank you cause you keep on blessing me
Now when I step in the place and I look like a star
Sey dem go sey I dey do shakara
Enemies dem wan see me dem wan do me jagajaga e
Omo ama moving am adjusting my agbada e eh
Do you like what you see eh
No need to dey jealous me eh
Baba God blessing me
I go lift up my voice and sing
When people see me dey ask me sey
Wetin dey make me shine everyday
Na Baba upgrage me
I elivate X3
Enemies surround me dem don dey hate
Dem no fit touch me covered by grace
Na Baba upgrage me
I celebrate X2
Thank you cause you keep on blessing me
For blessing X2
Keep on blessing me X4
Thank you cause you keep on blessing me
Keep on blessing me X6
Thank you cause you keep on blessing me
Me no want no drama me no want wahala
But if you try jam me you will jam palaver
Like if you try to harm me you will never prosper no no
I sey you will never prosper
They don't know the way and they don't know the how
Omo you should know this by now
If you feeling me then you can sing it loud sing it loud
Will you lift up your voice and sing
When people see me dey ask me sey
Wetin dey make me shine everyday
Na Baba upgrage me
I elivate X3
Enemies surround me dem don dey hate
Dem no fit touch me covered by grace
Na Baba upgrage me
I celebrate X2
Thank you cause you keep on blessing me
For blessing X2
Keep on blessing me X4
Thank you cause you keep on blessing me
Keep on blessing me X6
Thank you cause you keep on blessing me
Do you like what you see eh
No need to dey jealous me eh
Baba God blessing me
I go lift up my voice and sing
Don't you like what you see eh
No need to dey jealous me eh
Is Baba God blessing me
Thank you cause you keep on blessing me
For blessing X2
Keep on blessing me X4
Thank you cause you keep on blessing me
Keep on blessing me X6
Thank you cause you keep on blessing me