![Na U](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/0D/B5/rBEeMli5gACANn6uAACdr0hvdd0808.jpg)
Na U Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Uhhhh uhhhhh
Story story
Uhhhhhhh
Story
I don do love so many times before
And everytime I feel like say
E don come
Then love waka go
I don be mugu
I don try mumu
I try rough, I try tough
Make e work be still e no dey do
As I dey struggle
Something talk
The something wey you dey find
Where e dey
This love wey you dey find
Where you think say e dey
Where e dey ehhhh
Na who create you
And every good thing wey you dey find
Ohh oh Lord oh Lord na youuuu
I thank am first
This life wey I live na youuuuuu
Secondly
Everything wey I be
Wey I get na youuuuuuu
This love wey I dey find na you
Na you get am no one
Na you get am no one
Ehhh ohhhh
Story story
I don high sote
E be like say I wan drop eh
My friends say obi you too like
To dey go work oo
How I for do
Small time salary come
Small time salary vamz
But all my musical dream
And all dem plans that I get
Na like this na like that oya forget
But people dem dey make am
But try do some more
************
Ohh no be me I no fit chain am
I no fit yahoo
Plus I don give up for everything
For my music
So what am I gonna do
Then remain a fool
My kingdom
And I go add everything join
Everything wey we get before na you
Every good thing wey we dey find
Na who get am
Then call his name
Ohhhh Lord na youuuu
Oh Lord na youuuuu
Everything wey I dey find na youuu
Na you get am oh ord
Na youuuuu
Obimo
Ifunanya
Angel of my life
My mine
You are my oruka
I never never never let you go
Go away, far away
To a place where your love ***
I go add ever other thing join
I realize say na you
So heavenly father thank you
Cause I know say na only you
Wey this kind love fit come from
Now am gone *****
I can make this one to you
Plus nothing wey I no fit get for your hand
Fit spoil your hand
Now I don throway
Any evil thing wey go make me disobey
Or break this love wey you don make my way
Hold on
Wetin you talk make we carry go abi
Wetin you talk
You talk say make we wait
Then I go wait, wait
It fit dey hard
But you can give me straight
From this kind world
*****************
Nothing ever dey slow
I go wait with your grace
I go wait, I go wait
Because
You made me
Ohhhhhh
Na you ooo, everything I be
Ma you
Love wey I dey find
Na you eh x7