Ja Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
Ja - Kizz Daniel
...
krip gbum!!
oh vado
cool to be good ja
back to the good all the time ja
too much holiness ja
nah im dey kill my pikin ja ja ja
am just a human ja
am not a bad person nah ja
eyan lo je Ki n loro o ja
aye o feni fork o ja ja ja
(aye!! ko feni foro o, aye o aye o aye o
ko fe egbe, aye ye ye ye o feni fork aye o aye o aye o ke fe je)
wan tun ti pa yan nita ja
awon ti fine boy nappers ja
officer show me your barge ja
I want to see your logo SARS ja ja ja
election dey on ja dey said go and get your PVC ja
den swear for you or swear for me ja
who win one thing e no dey win ja ja ja
( aye!! ko feni foro o, aye o aye o aye o
ko fe be, aye ye ye ye o feni fork aye o aye o aye o ke fe je)
love am knowing ja
make you hate nobody ja
no matter how bad dem wrong you ja
no one holy oh ja ja ja
e gbo information ja
talk about your confusion ja
if you dey check your motor ja
nah pedal hold your conduct
swaps
aye o aye o aye o
ko fe be (thanks)
also check Emmachris lyrics here on Boomplay
I wrote. @pleasure lyrics