
Wetin Dey Sup Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
Check my life, na testimony
Every step na grace, no be by money
Enemies wan block, but dem no fit stop
Angel Michael dey, e don clear the road
Every night and day day
E Dey for my home
Manna from heaven, see am dey drop
Favour dey run, e no Dey fit stop
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
My pocket dey rise, no fit decline
God dey for my side, so I steady shine
Mercy dey loud like Amapiano
Every blessing dey drop in stereo
No stress, no yawa, na joy we dey spray
Baba no dey sleep, na Him dey make way
If you believe, make you raise your hand
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
Oya dance, make you feel the vibe
Lift your hands, make we testify
Na my time, na my turn to shine
Favor dey flow like a river wide
My pocket dey rise, no fit decline
God dey for my side, so I steady shine
With a grateful heart
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be money talk, oya cut the call
O gini na ofio, wetin dey sup?
If no be mercy talk, oya cut the call