
Johnny Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Gbemidebe kimalo sunle o
Kimalo sunle
Make I tell Una about Johnny o
About Johnny
Johnny Just come
Jonny wan dey go
Johnny see Cana
Johnny just dey Jo
Johnny just dey Jo
But Johnny onpariwo
Loshen fariwo
And he no go talk if he no be Oro owo
If he no be Oro Owo oo
But Johnny nah Omo Oro
Johnny nah Omo Owo
Johnny manji kawo
Johnny manji fagbo
Johnny manji gbawo oo
Johnny nah omo owo
Johnny manji kawo
Johnny manji fagbo
Johnny manji gbawo oo
Johnny ore Popo
Johnny manfo coco
Ejeh Nuru coco o
Johnny nah omo olorun
Johnny man tewon lorun
Gbedu Temi nah from heaven o
Johnny o bawon debe
But he sabi as he dey go
Ogo Temi tonshey goal goal o
Johnny nah omo olorun
Johnny man tewon lorun
Gbedu Temi nah from heaven o
Kima lo sunle o
Johnny Just come
Jonny wan dey go
Johnny see Cana
Johnny just dey Jo
Johnny just dey Jo
Johnny nah omo olorun
Johnny ma'n tewon lorun
Johnny nah omo olorun
Johnny ma'n tewon lorun
Gbedu Temi nah from heaven o
Johnny manji gbawo oo