
On GOD Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Orobo kibo
Omo to shun
Omo come see love
Oh my JESUS
Sempe wolimo
Ele spanky nko
Eje mi to sure
Everything go work
On GOD it's raining all on us
Our winning is a must
Blessings wey fat surplus
All love we do everything in love
69 in a Porsche
Seventy and we're young
Stephanie and she likes my company
All for me oh she like it when it comes from me
Heavenly oh I made it it feels Heavenly
Hennessy all you rappers don't wanna see
Daddy shoki dance like say dem dey owe you
Shayo plenty nobody send you
That one concern who
Na who offend who
Na wetin dey pain you
Na who even wan know who
For here nobody send you oh
Iyalaye Omo no level oh
Na GOD be the Boss
JEHOVAH be my all
Na loving we dey love
My life has been in love
On GOD it's raining all on us
Our winning is a must
Blessings wey fat surplus
On GOD it's raining all on us
The winning is a must
Grace wey choke na from GOD
All love we do everything in love
69 in a Porsche
Seventy and we're young
Stephanie and she likes my company
All for me oh she likes it when it comes from me
Heavenly oh I made it
It feels Heavenly
Hennessy all you rappers don't wanna see
Real His blessings I receive
In HIS mercy I believe
His law I decree
Oh GOD HE on me
Somto na Venus oh
That kind hotness
Wey I dey carry for the inside of me
Full planet e still never reach
Mamaike pepper soup no still reach
Wo ni pke emi o ki yin oh
E mi wa ni pke emi O ri yin oh
Oremi ema bi nu jor
Ejor ema su kun mo
Linglong the world at your reach
Jor Jeka Jaye lo
Onye eti chara
Mere buru odogwu
Oye aruruala the black sheep of the Family ishi nkopu
Ifusiaha you no see them
E notice kwa ha
Them be like good friend
You know say Money na power nwannem
We gon rule them
Them be like biscuits
See as I dey shew them
They confuse them
I kalu them
I rebook them and I lose them
I pursue them
I give them run
Usan bolt them
Kick them off
Mehn i cross them
Na who then born
I deliver then
Feed them all
Still dey water them
Onye eti chara mere buru odogwu
Oye aruruala the black sheep of the Family ishi nkopu
Ifusiaha you no see them
Enotice kwa ha
Them be like good friend
You know say Money na power nwannem
We gon rule them
Stephanie and she likes my company
All for me oh she likes it when it comes from me
Heavenly oh I made it
It feels Heavenly
Hennessy all you rappers don't wanna see
Real His blessings I receive
In HIS mercy I believe
His law I decree
Oh GOD HE on me
Somto na Venus oh
that kind hotness
Wey I dey carry for the inside of me
Nnwanne